LIMITS
Emy💋not without my daughter real storyit's like i've waited my whole lifei will not expect anything from my ungrateful father
Oke whenever I come, he’s not always around so,
watin e dey like chop I don’t know what he like to eat
No put sugar oo e no dey like sugar- - - Don’t put sugar, he doesn’t like sugar
if you no talk am na, I nofor know- - - - if I didn’t say it, I wouldn’t have known
Una wel done oo- - - - - - I greet you all, well-done
Just cormot now- - - - - - just went out
I know I see her as I dey come. Una- - - I know, I saw her leave. Do you know if Mr.
know whether oga don wake? Oke Is awake?
I no know oo, e never come downstairs- - - I don’t know, he hasn’t come downstairs yet
Okay, make una do, I dey come- - - - I’m coming to join you soon
Beliebte Kapitel