LIMITS
)
Something wey no far sef, I no blame you, na mumu una dey like- - - (The place is not far, you all love blind Followers)
no be fight na, oya, enter- - - - - - (we are not fighting, ok, get on)
For Lagos, everybody eye dey shuk oo so, person gaz wiseup - - - - - - (in lagos, one have to be careful)
You done reach?- - - - - - - - you are here already?
Wey- - - - - - - - - - that
nawa oo, na only Chika get am?- - - - - - hmm, is this for Chika alone?