M. I. A (Merciless In Action)
Mentioning of Mallam Garba made her mute, She became unbalanced, her confidence dropped, She started sweating 💦, she was trapped, no way out, It was funny 😂😋, seeing her collapse instantly, Stupid bitch, She can't blackmail me and think nothing will happen.
BigBam ➡ W-w-w-wetin you dey talk? Abeg no change subject oo...
Johnson ➡ Shut up pi.. Ashawo! Shit pass u self, you think say I no know, you dey bang Mallam Garba, as he dey fuck you, you just dey shout like horse wey see ghost! Idiot, I no why him no break that ur toto finish, Ghetto bitch, ur cup don't full, and don't you ever point that public pregnancy at my face, else I go disgrace you abeg Commit idiot, You no even thank me, say
الفصول الرائجة