THE BLACK ACE
Dave "God forbid! If I run then it proves that I did what that b--tch accused me of. I no dey run. (am not running)
Shegun "Hmm, you get mind o. Well, just know if police come carry you go, no call me for bail cause na this kind thing dey jam innocent man for prison. Wetin I no start, I no go finish am o. (well if the law enforcement agency comes and take you, don't call me. It's things like this that puts innocent man into prison, what I did not start, I can't finish)
Emeka "Yoruba people 😂! Una too dey fear. (you guys are to afraid yoruba people)